Commando (feat. Wizkid & Ceeza Milli)

-
  • TextText file is a kind of computer file that is structured as a sequence of lines of electronic text.
  • WordUse for Microsoft Office Word or Open Office
  • PDFUse for Abobe Acrobat

Commando (feat. Wizkid & Ceeza Milli) - Mut4y Lyrics


Yh yh...
Odi.Odi...(?)
Starboy(?)...
The love wey you give me girl e dey high pass palmi...
Spellz
Omalicha girl you sweet pass jollof ohhhwa...
Apuruka something come and cool my temper oh.
My baby see wetin you carry oh le le ohhhh...
Baby whine oh shake ehnn whine commando whine and dance commando ehnn
whine and my baby go down low shake oh shake oh what you dance
you don't know whine and dance commando whine and my baby go down low
(?)
Ehn
Oh baby oya move oya baby whine yoma fine
chioma say nah you be the one I dey want oh...
Every day she listen to my song... She dey do it all night long...
I tell her say nah she I want she say nah me wey she dey want yeh
yeh.oh baby whine oh shake ehnn go down low whine oh baby go down
low ehnn baby shake commando ehnn baby whine oh shake oh commando
ehnn whine am baby go down low ehnn whine for me you be commando...
(?)
CEEZA MILLI
Aye...
Girl I wanna feel your body on my body...
I no really wanna waste your time girl...
girl I for like make you sef come be my paddy...
(spellz) now you get knocking at your door gat me knocking cos nobody
love her better girl I dey beg you make I enter finito lateoh girl
come whine for papito fiesta fiesta when you boogie down I dey
mental the way you whine oh yea my baby dance reggae and Calypso...
Oh Baby whine oh shake oh ehnn
Go down low whine am baby go down low baby shake commando ehnn baby
whine oh shake oh commando ehnn whine am baby
go down low ehnn whine for me you be commando
(?)Spellz(?)
The love wey you give me girl e dey high pass palmi omalicha girl you
sweet pass jollof ohhwa apuruka something come and cool my temper oh
my baby see wetin you carry oh le le oh baby whine oh shake oh ehnn
whine commando whine and dance commando ehnn whine and my baby go
down low shake oh shake oh ehnn shake for the
daddy you don't know whine and dance commando ehnn...

Commando (feat. Wizkid & Ceeza Milli) lyrics !!!